International

174 Results / Page 9 of 20

Background

International

TP Mazembe Fan Kpai For Machete Fight With Lupopo Fans

Big wahala don shelle for Congo as TP Mazembe confirm say one of dia fans don die after machete knack am during Sunday Linafoot derby against FC Saint-Eloi Lupopo. Di five-time African champions talk for statement wey dem drop on Monday say di fan die for Lubumbashi Kenya area after di violent clash. “TP Mazembe dey mourn di death of one of dia supporters wey die on Sunday, November 2nd, […]

todayNovember 5, 2025 13

International

Young Mum, 23, Di£S Of Alcohol Poisoning After She Try Six Drinking Challenges For Her Birthday

Young 23-year-old mum, María José Ardila, don di£ after she try six drinking challenges for her birthday for nightclub for Colombia. María, wey get 10-month-old pikin, dey celebrate her birthday days before she go turn 24, and she dey also celebrate with friends before she move go US wey her husband dey. Di challenge happen for Sagsa nightclub for her hometown Cali. Di challenges include double shots, beer, spirits, and […]

todayNovember 5, 2025 7

International

“Donald Trump Fit Change Di World” – Cristiano Ronaldo

Cristiano Ronaldo don hail United States President Donald Trump, call am “one of di guys wey fit help change di world.” Di 40-year-old Portuguese superstar yarn di talk for one interview with British journalist Piers Morgan, where e open up about life, football and world politics, something wey e rarely dey talk about. Ronaldo comment don scatter reactions for social media as plenty people dey argue because of Trump controversial […]

todayNovember 5, 2025 7

International

Australia Don Plan Give Millions Free 3-Hour Solar Light Daily

Australia don plan launch one big energy-saving program wey go make households, even people wey no get solar panel, enjoy at least three hours of free solar light every day. Di new package, wey dem call Solar Sharer Program, go start for New South Wales, South Australia, and southeast Queensland before e spread reach di whole country by 2026. According to Energy Minister Chris Bowen, di free light go dey […]

todayNovember 4, 2025 4

International

China Warn US Make Dem No Dey Interfere For Nigeria After Trump Military Threat

China don warn against foreign interference for Nigeria after US President Donald Trump threaten military action over alleged persecution of Christians. For press conference for Beijing, Mao Ning, China foreign ministry spokesperson, talk say China “firmly support Nigerian government as e dey lead dia people for development path wey match dia national condition.” She add say, “As Nigeria strategic partner, China oppose any country wey dey use religion or human […]

todayNovember 4, 2025 7

International

Ghana Navy Arrest 10 Nigerian Stowaways for Panamanian Ship

Ghana Navy don arrest 10 Nigerian nationals wey dem catch onboard Panamanian-flagged ship, MV Grand Venus, for Tema Port. Di Ghana Armed Forces (GAF) talk dis one for statement wey dem release on Monday, November 3, 2025. Dem yarn say di arrest happen on Friday, 31st October 2025, about eight nautical miles southeast of Tema after di vessel send distress call. Preliminary investigation show say di stowaways secretly board di […]

todayNovember 4, 2025 10

International

Air India Crash Survivor Talk Say Life Don Tough Well-Well Since Di Accident

Di only survivor of di Air India plane crash, Vishwash Kumar Ramesh, don talk say life since di June 12 tragedy don hard well-well. Di crash wey kill 241 passengers for di London-bound flight and 19 people wey dey ground happen shortly after take-off from Ahmedabad, India. Ramesh, a British citizen from Leicester, manage waka comot from di wreckage wey he call “a miracle”, but he lose him brother, Ajay, […]

todayNovember 4, 2025 8

International

Court Order Trump Govt Make Dem Resume Food Aid For 42m Americans Amid Shutdown

Two federal judges don order Trump government make dem continue di food help wey dey reach millions of Americans even as di government shutdown still dey hold ground. Di judges for Massachusetts and Rhode Island talk say di White House no get power to stop di Supplemental Nutrition Assistance Program (SNAP), wey dey help poor people buy food every month. Dem order make di government use emergency money to make […]

todayNovember 4, 2025 4

International

South Korea Don Triple Money Weh Dem Go Spend On AI For 2026 Budget

South Korea don raise dia AI budget reach 10.1 trillion won (about $7 billion) as part of plan to push di country enter top three AI powers for di world, join US and China. Prime Minister Lee talk say di new budget go bring “major transformation” wey go usher in di real “AI era” for South Korea. Dis money wey dem wan spend na more than three times wetin dem […]

todayNovember 4, 2025 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app