Now On Air

Night Mata

Now on air

Night Mata

With Madam Tokutoku
access_time9:00 pm - 12:00 am

Listen Now

stay updated

Konfam Yarn

If e hot, we don drop am! No let anybody tell you later, make you sabi am first! All the latest tori, Naija gist, and trending mata na here e dey burst!

Lagos

Lagos Parent draw ear clear Lagos Island Students to stay clear from Cultism and Drug Abuse

Some Stakeholders enh, for inside lagos island,  don  squeeze face , tire warning give  secondary school students for Lagos Island,  make dem avoid bad friends, cultism and drug abuse, and report anyhow jaguda boys doings. Group chairmo, Henry Shofowora sama dis advice on Wednesday for one mentoring programme wey Eko Boys to Men organise, where di group chairman. According by Shofowora, say drug abuse and wrong use of herbal mixtures […]

todayOctober 15, 2026 5

konfam mornin jollof

Meet our OAPs

Our OAPs no just dey talk, dem sabi how to yarn di konfam way! From breaking down di tori wey dey matter to sharing di real-life gist wey go make you nod your head, dem dey bring di perfect mix of humor, knowledge and vibes. No matter di time of di day, dem dey always ready to serve you better content wey fit your style. Na dem be di heartbeat of Konfam FM — dem dey for you!

Upcoming shows

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

Konfam FM Logo

Join the Konfam
WhatsApp Community!

One community, ten shows — all the gist,
music and banter wey you need. 🎙️🔥

This will close in 0 seconds

This will close in 0 seconds