If e hot, we don drop am! No let anybody tell you later, make you sabi am first! All the latest tori, Naija gist, and trending mata na here e dey burst!
By : Jolayemi Olajide Football legends Cristiano Ronaldo and Lionel Messi na im dey headline di list of global superstars wey go feature for di 2026 FIFA World Cup wey Canada, United States and Mexico go co-host. According to information wey MSN.com publish on Friday, di big tournament go feature 48 national teams and plenty established stars alongside rising football talents from around di world. Ronaldo, wey be Portugal captain […]
Our OAPs no just dey talk, dem sabi how to yarn di konfam way! From breaking down di tori wey dey matter to sharing di real-life gist wey go make you nod your head, dem dey bring di perfect mix of humor, knowledge and vibes. No matter di time of di day, dem dey always ready to serve you better content wey fit your style. Na dem be di heartbeat of Konfam FM — dem dey for you!
One community, ten shows — all the gist, music and banter wey you need. 🎙️🔥
Mornin Jollof Afternoon Lounge Evening Totori Saturday Momo Saturday Night Gbedu Saturday Afternoon Show Sunday Morning Show Sunday Sempe Konfam Sports Konfam Club 895