Politics

145 Results / Page 1 of 17

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/obi.jpg

Politics

Obi, Kwankwaso Do Meeting With Cross River Pipu

Presidential candidate of Nigerian Democratic Congress (NDC), Peter Obi, and im running mate, Rabiu Musa Kwankwaso, don meet residents for Cross River State ahead of di 2027 general election. Di two former govos of Anambra and Kano States reach Cross River on Wednesday for meeting wey dem hold for inside one hotel for Calabar. Inside di meeting, Obi promise say hin go fight corruption better style and dat hin go […]

todayNovember 5, 2026 5

Politics

Okorocha Drag Uzodimma Say E Never Win Election Before

As court don comot Gov Hope Uzodimma name as APC candidate for Imo West senatorial race and recognize di before before Imo State Gov, Senator Rochas Okorocha, as di party candidate, Okorocha don fire back. Yesterday, Thursday, October 29, 2026, Okorocha yarn di matter for  siddon tok with tori pipo. E point finger Uzodimma, claim say di gov never win any election by imsef. E allege say wetin Uzodimma dey […]

todayOctober 30, 2026 9

Politics

FG tuk on how Tinubu reforms take reposition Naija economy

By: Kofoworola Olayinka Di Federal gornment don fire defence for wi oga Presido, Bola Tinubu, say hin economic reforms, like fuel subsidy removal, dey work wonders for di naija economy. Minister of Information, Mohammed Idris, and Finance Minister, Taiwo Oyedele, naim settle down fire dis mata wetin nor gud inside press conference wey dem do for Abuja. Dem explain say na di iron hand wey Tinubu take hold di naija […]

todayOctober 9, 2026 11

Politics

ACF Tell FG Make Dem Set Time To Reduce Naija Suffering

By: Kofoworola Olayinka Di Arewa Consultative Forum don urge Federal Gorment to admit say e miscalculate di impact of economic reforms on Naija pipu and set timeto improve dia living conditions. Di Forum Publicity Secretary, Professor Tukur Mohammed-Baba, tuk dis as e point to rising cost of food, rent, transportation, electricity and insecurity as signs of di hardship wey Naija dey face. Mohammed-Baba say gorment suppose introduce measures within three […]

todayOctober 9, 2026 11

Politics

APC Chieftain Back Tinubu On Ondo Crash Investigation

By: Kofoworola Olayinka APC National Working Committee member, Tolu Bankole, don commend Presido Bola Tinubu for immediate investigation into di cause of di Nigerian Air Force aircraft crash for Ondo State. Bankole say di investigation dey timely and necessary to prevent another tragedy, after di NAF ATR-42 aircraft crash near Igbokoda for Ilaje Local Gornment Area. He describe di death of 32 pipu, including 25 passengers and seven crew members, […]

todayOctober 6, 2026 15

Politics

Shettima Assure Families Of NAF Crash Victims

By: Kofoworola Olayinka Vice Presido Kashim Shettima don assure families of di 25 Nigerian Air Force personnel wey kpai for Monday aircraft crash for Ondo State say Federal Gornment support no go end with condolence messages. Shettima say di nation owe di fallen personnel lasting gratitude and gornment go continue to stand with dia families beyond di mourning period. He say di 32 personnel wey travel for di mission no […]

todayOctober 6, 2026 14

Politics

Atiku: High Food, Fuel Price Dey Make Life Hard for Families

By: Kofoworola Olayinka Former Vice-Presido Atiku Abubakar say high food, fuel and transport prices dey make am hard for plenty Naija families to afford good food, as he talk on Naija cost-of-living palava. Atiku say rising cases of child malnutrition na one of di major signs say many families dey struggle with di high cost of living across Naija. Di former Vice-Presido make di statement as food, fuel and transport […]

todaySeptember 18, 2026 23

Politics

Toyin Abraham Says Politics No Be Her Mata

By: Kofoworola Olayinka Nollywood actress Toyin Abraham don reject the report say dem put her name for Lagos APC Campaign Council ahead of di 2027 election, saying she no dey involve for any campaign council. Abraham, wey dem reportedly list under Entertainment and Creative Economy Directorate, make di clarification for her Instagram Story and tell di public make dem disregard di report. Di actress say she dey stay away from politics, despite […]

todaySeptember 18, 2026 15

Politics

Odii Promise To Fix Ebonyi Key Sectors

By: Kofoworola Olayinka PDP gofnorship candidate for Ebonyi State for di February 6, 2027 election, Dr Ifeanyi Odii, don promise say if e win, e go fix di state health, education and farming sectors. Odii tok say Ebonyi na pipu own, so pipu suppose get strong voice for how dem dey run di state, as e question why na only few pipu go dey decide wetin go happun to over […]

todaySeptember 18, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds