Entertainment

118 Results / Page 1 of 14

Background

Entertainment

Francis Duru, Nollywood Legend Kpeme At 57

Nollywood like dey cry wetin nor gud say dem don  lose another veteran actor,  Francis Duru, wey kpeme for age of 57 after short illness. De family announce de sad news untop hin official Instagram page for early hours of Friday, as dem thank fans and well-wishers for all de love and prayers. Hin sudden death dey come just few months after di actor deny  social media report say he […]

todayOctober 23, 2026 45 2

Entertainment

Ayra Starr Announce 20-City World Tour For New Album

By: Jolayemi Olajide Nigerian Afrobeats singer, Ayra Starr, don announce 20-city world tour to promote im third studio album, Starrgirl. Details for di singer official website show say di tour go start January 20, 2027, for Cologne, Germany, before e move go different cities for Europe, United Kingdom, United States and Canada. Di tour go pass Amsterdam, Paris, Milan, Zurich and Brussels before e reach London on February 2, 2027. […]

todayOctober 13, 2026 9

Entertainment

US Consul General Honours Nollywood Stars For Lagos

U.S. Consul General, Brandon Hudspeth, don host special reception for distinguished Nollywood actors and big names for Naija creative industry. Di private event wey happen for U.S. Consul General residence celebrate dia contributions to Nigerian storytelling and creative industry. Di gathering bring together Nollywood talents, industry leaders and cultural ambassadors wey dey help put Nigerian stories for global stage. Di event also highlight di strong connection between Hollywood and Nollywood, […]

todayOctober 8, 2026 20 1

Entertainment

Olu Jacobs Funeral Service Hold For Lagos

By: Mariam Ajayi Funeral mass for late Nollywood veteran, Olu Jacobs, dey hold today, Friday, for dis Present House, Freedom Way, Lekki Phase One, Lagos, as family members and friends gather to honour di veteran actor. Jacobs wife, actress Joke Silva, and dia sons, Olusoji and Olugbenga Jacobs, dey di service wearing blue, while di late actor coffin dey in front of di church decorated with flowers. Among di dignitaries […]

todayOctober 2, 2026 14

Entertainment

Olu Jacobs Family Announce Funeral Plans

Family of veteran Naija actor, Oludotun Baiyewun Jacobs, wey everybody know as Olu Jacobs, don announce plans for im burial, as Night of Tributes go hold for Lagos on September 30, 2026. Im wife, veteran actress Joke Silva, sign di letter on behalf of di family and send am to Presido Bola Tinubu, as she thank am for di condolence message after Olu Jacobs kpai. Joke Silva say di family […]

todaySeptember 24, 2026 15

Entertainment

Must Read: Nollywood Stars Wey Naija Lose For 2026

By: Ayobami Dada For Nollywood, death no be only about losing actor, e mean say we don lose voices, characters, memories and part of Naija culture wey dem actors help preserve through their work. 2026 don be one painful year for Naija film industry, as actors from different generations don kpai. Some of dem na veterans wey hellep build Nigerian theatre, television and movie industry, while some na younger actors […]

todaySeptember 17, 2026 155 30

Entertainment

Nollywood Legend Olu Jacobs Kpai for 84

By: Mariam Ajayi Veteran Nigerian actor and film executive, Olu Jacobs, kpai at the age of 84. Hin son, Olusoji Jacobs, naim announce di news untop Instagram on Wednesday. The family describe the late actor as The Lion of Lufodo and say dem dey grateful to God for hin life. Dem also beg bloggers and social media influencers to respect the family privacy for this difficult time.

todaySeptember 16, 2026 13 2

Entertainment

Carter Efe Vow Say E Go Beat Speed Darlington For Ring

Nigerian content creator Carter Efe don vow say e go beat entertainer Speed Darlington when dem enter ring on October 1, tok say na because Speed dey talk about Burna Boy anyhow. Carter tok dis one for heated face-off with Speed ahead of dia celebrity boxing fight wey go hold for Federal Palace Hotel, Lagos. For di face-off, Speed Darlington tell Carter say na beating e go use beat am, […]

todaySeptember 11, 2026 14 2

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty pipo. According to reports, 2Baba and Annie meet around 1999/2000 for Lagos wen dem start as padi. By 2004, Annie […]

todayAugust 31, 2026 23

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds