Blog masonry

Background

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty pipo. According to reports, 2Baba and Annie meet around 1999/2000 for Lagos wen dem start as padi. By 2004, Annie appear for 2Baba popular “African Queen” video, and report say […]

todayAugust 31, 2026 7

OBODO NAIJA

Tinubu Tell North-Central Make Dem Join Body Fight Insecurity

By: Blessing Aminu Presido Bola Tinubu don call traditional rulers, religious leaders, youths, women and communities for North-Central make dem join body wit gorment and security agencies fight insecurity. Tinubu tok dis for 2026 North-Central Security Summit for Makurdi, Benue State. Di Presido, wey SGF George Akume represent, tell traditional and religious oga make dem dey alert security agencies anytime dem notice danger. E also beg Nigerians make dem share information wit security agencies and no hide criminals because of […]

todayAugust 31, 2026 11

OBODO NAIJA

Court Giv 55-Year-Old Woman Bail On Top Turkey Oil Marras

By: Blessing Aminu Chief Magistrate Court No. 1 for Gombe, wey Chief Magistrate Musa-Saleh Kilawa dey stay, don grant bail to one 55-year-old woman, Antine Amadu, wey dey face allegation say she receive stolen property. Amadu, wey dey stay for Dawaki Quarters, Gombe, show for court over allegation say she dishonestly collect one gallon of Turkey oil wey worth N60,000. Prosecution tell di court say di incident happen around 1am on August 27, 2026, wen di woman allegedly collect di […]

todayAugust 31, 2026 10

Politics

IPOB Give Gorment Deadline Over Nnamdi Kanu Appeal

By: Kofoworola Olayinka IPOB don give gorment last warning over sme sme wey dey surround di hearing of Nnamdi Kanu appeal against im conviction. IPOB Directorate of State, DOS, Head, Mazi Chris Nwaogu, issue di last warning on Monday for video broadcast. Dis one come after Nnamdi Kanu family don raise alarm say dem dey delay to hear im appeal and ask make court list di matter immediately. Di family say Kanu don write Chief Justice of Nigeria and Presido […]

todayAugust 31, 2026 9

Politics

Peter Obi Ask Why Tinubu Wan Hide Im Past Records

By: Kofoworola Olayinka NDC presidential candidate, Peter Obi, don question  Presido Bola Tinubu on why e dey ask foreign court make dem withhold records about im past. Obi raise di matter for statement wey e post for im official social media page on Monday. E say Nigerians deserve answers on matters wey concern public interest, especially issues around di Presido educational records. Obi say sitting Presido suppose get courage to face questions about im past, instead of trying to stop […]

todayAugust 31, 2026 7

crime& security

Bandits Kill Two For Kano, APC Ward Leader Among Victims

By: Kofoworola Olayinka Bandits don reportedly kill two residents for Rantan community, Bebeji Local Gornment Area of Kano State. Di attack happen on Sunday night, when gunmen storm di community and open fire on residents. Residents reportedly run for safety as di attackers unleash terror for di area. One of di victims na Alhaji Garba Buba, wey be APC ward leader for Rantan community. Report say Garba Buba sustain gunshot during di attack, as security agencies dey expected to investigate […]

todayAugust 31, 2026 5

Business

Petrol Price Reach N1,350 For Abuja

By: Kofoworola Olayinka Petrol price don rise reach N1,350 per litre for some parts of Abuja, following different price increases from Dangote Refinery within one week. Checks show say filling stations across FCT don increase dia prices, as motorists dey pay between N1,280 and N1,350 per litre. Dangote Refinery recently increase im gantry price from N1,165 to N1,185, then N1,200 and later N1,265 per litre. Some motorists don complain say di fresh increase go add more pressure to dia daily […]

todayAugust 31, 2026 6

OBODO NAIJA

FG Set Passport Exercise For Nigerians Wey Dey UK

By: Kofoworola Olayinka Federal Gorment don announce dates and places for special passport exercise for Nigerians wey dey live for United Kingdom. Nigeria Immigration Service go carry out di exercise for London, Manchester, Aberdeen and Cardiff. Di move follow directive from Interior Minister, Olubunmi Tunji-Ojo, plus discussion with Nigerian High Commission and Nigerian communities for UK. Di Nigeria Immigration Service say dem deploy Passport Intervention Team from dia headquarters for Abuja to make di exercise easier for Nigerians wey need […]

todayAugust 31, 2026 6

crime& security

EFCC Recover N1.23trn, $684m And Plenty Other Money

By: Kofoworola Olayinka EFCC Chairman, Ola Olukoyede, don tok say di commission don recover N1.23 trillion, $684 million, £373,905 and €9.34 million between October 2023 and June 2026. Olukoyede yarn dis on Monday while e dey address media executives and journalists for Abuja. E say di money and properties wey dem recover na from financial crimes, with plenty of di naira recoveries wey dem make on behalf of gornment ministries. Di EFCC boss describe asset recovery as one of di […]

todayAugust 31, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds