Sports

330 Results / Page 30 of 37

Background

Sports

NFF Dey Celebrate Chiamaka Nnadozie On Top Her Ballon d’Or Waka

Nigeria Football Federation don celebrate Super Eagles goalkeeper Chiamaka Nnadozie for her correct feat for 2025 Ballon d’Or award. Make we remember say Nnadozie finish for fourth place for women Goalkeeper of the Year category on Monday night. The award waka go Chelsea and England goalkeeper, Hannah Hampton. Nnadozie come make history as the first Nigerian wey ever get nomination for the big-big award. For one statement wey NFF General […]

todaySeptember 24, 2025 13

Sports

Isak Jam First Liverpool Goal For League Cup Win

Alexander Isak knack im first Liverpool goal wey ginger dem make 2-1 win for Southampton for League Cup third round. Isak dey do im third show for Liverpool since im British record £125 million ($169 million) move from Newcastle for transfer deadline day. The 26-year-old no knack goal for im 58-minute debut game against Atletico Madrid, and e still no score after e come from bench for last 23 minutes […]

todaySeptember 24, 2025 6

Sports

Real Madrid Scatter Levante finish As Mbappe Jam Two Goals

Real Madrid still dey steam ahead for La Liga as dem knack Levante 4-1 sharp sharp on Tuesday, no wahala at all. Kylian Mbappe knack two goals to carry im reach seven league goals for six matches as Xabi Alonso team still hold dia clean 100% winning record. Vinicius Junior open matter with fine finish, and Franco Mastantuono still add im own goal for di league leaders. Second place Barcelona […]

todaySeptember 24, 2025 8

Sports

Dem chase me commot from Super Eagles because I no pass ball give Yekini – Siasia talk

Former Super Eagles striker, Samson Siasia, don finally open up on wetin make dem chase am comot from the national team during him playing days. Siasia, wey be one of the top players wey help Nigeria win the 1994 Africa Cup of Nations, talk say dem drop am from the team just because he no pass ball give him teammate, the late Rashidi Yekini, during one important match. As he […]

todaySeptember 24, 2025 7

Sports

Chiamaka Nnadozie Shine Well Well For Global Stage As She Finish For Fourth Place For Ballon d’Or.

Nigerian goalkeeper Chiamaka Nnadozie don shine for di whole world as she come rank number four for female goalkeeper for di world, according to di rankings wey dem announce for 2025 Ballon d’Or awards ceremony wey happen for Paris. Di Super Falcons star, wey dey play for Paris FC for France now, make di top five list for di first-ever Women’s Yashin Trophy, na award wey dem dey give only […]

todaySeptember 23, 2025 25

Sports

Yamal Pale Talk Say Missing Out On Ballon d’Or Na Di Biggest Moral Damage

Lamine Yamal papa, Mounir Nasraou, talk say im pikin miss out on Ballon d'Or award na “di biggest moral damage wey fit happen to any human being.” Di Barcelona winger come second for Ballon d'Or voting, as Paris Saint-Germain forward, Ousmane Dembélé, carry first. “I think say dis na di biggest, I no go call am theft, but na serious moral damage wey dem do to human being, because I […]

todaySeptember 23, 2025 18

Sports

Dembélé Na Im Win Ballon d’Or

France and Paris Saint-Germain front-man, Ousmane Dembélé, don wear crown as 2025 Ballon d’Or winner, lock im space for where football big names dey. As dem announce am for Théâtre du Châtelet for Paris, everywhere burst, celebration join shock hold people.  After wahala-full career for Barcelona wey injury and up-and-down play scatter, na when e move go Paris e unlock new level, come finish di season with success wey nobody […]

todaySeptember 23, 2025 8

Sports

Dembele And Yamal Dey Run Race For Ballon d’Or Glory

Paris Saint-Germain forward Ousmane Dembele dey gats hold body pass Barcelona star Lamine Yamal to win men Ballon d’Or on Monday, while Aitana Bonmati fit carry third women Ballon d’Or back-to-back. Football world go gather for big big ceremony for Theatre du Chatelet, Paris, to know who go be next winner of award wey Lionel Messi and Cristiano Ronaldo don hold for long time. Those two na im win Ballon […]

todaySeptember 22, 2025 24

Sports

“Di Fixture Schedule No Fair To Man City” – Silva Yarn

Manchester City midfielder Bernardo Silva talk say him team dey for disadvantage against Arsenal because of how Premier League take arrange di fixtures. Gabriel Martinelli score for added time to give Arsenal 1-1 draw for Emirates Stadium on Sunday. City get 66 hours to prepare for di match after dem 2-0 home win against Napoli for Champions League on Thursday. Arsenal win 2-0 against Athletic Club for Bilbao on Tuesday. […]

todaySeptember 22, 2025 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app