insert_link obodo oyinbo Burkina Faso Free 8 NGO Members Wey Arrest For Spying Burkina Faso military don finally free eight NGO members wey dem hold tight for months for alleged spying, include foreigners from France, Czech, Mali plus four Burkinabe nationals. Dem arrest di people for July, but junta no yarn anything till October, after dem dash ban to 21 NGOs, including Netherlands-based INSO. INSO yarn say dem dey happy well-well say dia colleagues don finally free and dem thank everybody wey help […] todayDecember 5, 2025 11
insert_link National Reps Drag Women Affairs Ministry On Gender Equality And Welfare todayDecember 5, 2025 8
insert_link Sports Ndidi Go Captain Super Eagles After Troost-Ekong Retirement todayDecember 5, 2025 6
insert_link south west Adeleke Dey Block PDP Governorship Pick — Sani By: Alice Iduh DI Peoples’ Democratic Party chieftain Umar Sani don accuse Osun State Govo, Ademola Adeleke, say na him dey block PDP from choosing who go run for govo as election dey near. Sani talk on Friday say Adeleke dey chase im own political interest and no send PDP matter, even talk say di govo dey use PDP inside wahala take hold ground because of signature wey Independent National […] todayDecember 5, 2025 1
insert_link south east Ebonyi Police Catch Man Wey Try Burn PoS Lady to Steal Money By: Alice Iduh Ebonyi state police command don gbab one jaguda boi after e attack one female PoS operator for Abakaliki, the state capital, say im pour fuel con try burn am to carry her money bag. Ebonyi Police tuk tuk, SP Joshua Ukandu naim de confimate say dem catch di suspect on Friday before e fit dash away with di bag. Police quickly rescue di woman and collect back […] todayDecember 5, 2025 1
insert_link Niger Delta Delta Police Yan No Fire Fireworks This Yuletide, Zero Tolerance By: Alice Iduh Delta State Police don yan say di long-time ban wey dey stop fireworks still dey gidigba as Christmas and New Year dey near, and dem no go tolerate anybody wey try break am. CP Olufemi Abaniwonda, through PPRO SP Bright Edafe, talk say di clampdown go cover di use, sell, storage, and public show of all pyrotechnics, including knock-outs and bangers. Di police talk say dem dey […] todayDecember 5, 2025 2
insert_link Niger Delta Amaewhule Join 15 Lawmakers Waka Comot From PDP By: Alice Iduh Speaker of the rivers state house of assembly, Amaewhule Martins don waka comot from PDP join 15 oda members of di House of Assembly on Friday, as di session dey go on. Dem talk say di wahala inside PDP na why dem gatz japa comot from di party. Among di big names wey join di waka na Deputy Speaker Dumle Maol, Major Jack, Linda Stewart, Franklin Nwabochi, […] todayDecember 5, 2025 2
Resident Doctors Don Para, Dem Go Begin 5-Day Nationwide Warning Strike This Friday, Everywhere Go Shake!
Tracklist fast_forward00:00:00 Starting here - Intro fast_forward00:00:10 We ask the optinion to our listeners - The interview fast_forward00:00:20 Eminenz - Song One play_arrow 61 Politics The Podcast #3 todayJanuary 15, 2021 566 61 more_vertclose
Tracklist fast_forward00:00:00 Starting here - Intro fast_forward00:00:10 We ask the optinion to our listeners - The interview fast_forward00:00:20 Eminenz - Song One play_arrow 61 Politics The Podcast #3 todayJanuary 15, 2021 562 61 more_vertclose
Tracklist fast_forward00:00:00 Starting here - Intro fast_forward00:00:10 We ask the optinion to our listeners - The interview fast_forward00:00:20 Rob Zolly - Song One play_arrow 4 69 Politics The Podcast #17 todayJanuary 15, 2020 487 69 4 more_vertclose
Tracklist fast_forward00:00:00 Starting here - Intro fast_forward00:00:10 We ask the optinion to our listeners - The interview fast_forward00:00:20 Rob Zolly - Song One play_arrow 4 69 Politics The Podcast #17 todayJanuary 15, 2020 488 69 4 more_vertclose
Tracklist fast_forward00:00:00 Starting here - Intro fast_forward00:00:10 We ask the optinion to our listeners - The interview fast_forward00:00:20 Astrid Mendez - Song One play_arrow 2 100 Politics The Podcast #16 todayJanuary 15, 2020 369 100 2 more_vertclose
Tracklist fast_forward00:00:00 Starting here - Intro fast_forward00:00:10 We ask the optinion to our listeners - The interview fast_forward00:00:20 Astrid Mendez - Song One play_arrow 2 100 Politics The Podcast #16 todayJanuary 15, 2020 368 100 2 more_vertclose
Tracklist fast_forward00:00:00 Starting here - Intro fast_forward00:00:10 We ask the optinion to our listeners - The interview fast_forward00:00:20 Rerrick May - Song One play_arrow 93 Communications The Podcast #9 todayJanuary 15, 2020 747 93 more_vertclose
Tracklist fast_forward00:00:00 Starting here - Intro fast_forward00:00:10 We ask the optinion to our listeners - The interview fast_forward00:00:20 Rerrick May - Song One play_arrow 93 Communications The Podcast #9 todayJanuary 15, 2020 748 93 more_vertclose
insert_link Health Federal Government Support Procurement Reform to Stop Waste and Fake Drugs for Health Sector Federal Government don take new step to strengthen how dem dey buy health supplies by certifying new set of procurement officers under di CIPS–HPA Nigeria programme. Officials talk say dis reform go help reduce wastage, boost transparency, and make sure Nigerians fit get safe and affordable medicine. Dem make di announcement during graduation ceremony for Abuja, wey Director-General of Bureau of Public Procurement (BPP), Dr. Adebowale Adedokun, CIPS Country Director, Chukwudi Uche, and CIPS Country Manager, Pharm. Omokhapue Joseph, address […] todaySeptember 26, 2025 8
insert_link Health Company Don Install Clean Energy, Oxygen Systems for Lagos Hospitals One Nigerian technology company wey dem dey call Newdigit don start to install clean energy system wey dey give hospitals for Lagos State better electricity, medical oxygen and clean water. Di initiative wey get support from Powering Healthcare Innovation Fund na to help reduce how hospitals dey depend on bad power from national grid and diesel generator wey dey pollute environment. Mr Derick Nwasor, wey be co-founder and CEO of Newdigit, talk this one for statement wey e release on […] todaySeptember 22, 2025 7
insert_link Politics Natasha: Senate Don Yarn Say Dem No Go Gree Bow To Any Pressure, Even As ADC And CSOs Dey Shout Senate don yan say dem no go gree bow to any kind public pressure or wahala for the suspension matter of Senator Natasha Akpoti-Uduaghan. Dem talk say any matter wey dey court no suppose enter their side at all, even as people still dey talk plenty about how dem block the senator from waka back enter chamber. Yemi Adaramodu, Senate spokesman, talk for one workshop for parliamentary correspondents say: “Standing Order 40(1) talk clear say anything wey dey court no […] todaySeptember 11, 2025 29
insert_link Health Resident Doctors Don Para, Dem Go Begin 5-Day Nationwide Warning Strike This Friday, Everywhere Go Shake! Resident doctors don vex reach boiling point, dem don yan say nationwide warning strike go start full ground from 8:00 a.m. Friday, September 12, 2025, go reach Tuesday, September 16, 2025. Na five solid days of shutdown to press government make dem do the needful on salary and welfare wahala wey don too drag. The National Association of Resident Doctors (NARD) drop the bombshell for statement on Thursday after their Online National Executive Council (E-NEC) meeting wey run from Wednesday, […] todaySeptember 11, 2025 25
insert_link General NUPENG Don Suspend Strike – Union Don Settle Matter With Dangote Refinery The Nigeria Union of Petroleum and Natural Gas Workers (NUPENG) don suspend their strike after dem reach agreement with Dangote Refinery management say workers get right to join union. Dem settle the matter for one closed-door meeting wey Department of State Services (DSS) arrange, and wey Minister of Finance, Wale Edun, plus reps of Nigeria Labour Congress (NLC) attend. Acting NLC General Secretary, Benson Upah, confirm how the meeting take end, and Ministry of Labour talk say dem go drop […] todaySeptember 10, 2025 15
insert_link Politics “Unconstitutional,” PDP Blow Hot As Dem Try Block Natasha From Resuming Senate Seat People Democratic Party (PDP) don yan say na “unconstitutional” move be dis wey Senate dey try stop Senator Natasha Akpoti-Uduaghan from to resume for inside red chamber after she don serve six months suspension. Dis one PDP talk am for statement on Tuesday, from their National Publicity Secretary, Debo Ologunagba. Dem talk say dis move be plan wey Senator Akpabio-led APC Senate leadership dey do to block Kogi Central people from get their own voice for top law-making body for […] todaySeptember 10, 2025 11