Uncategorized

52 Results / Page 1 of 6

Background

obodo oyinbo

Zelensky Fire Trump, Tell Putin Make Hin Drop Gun For 60 Days

By: Mariam Ajayi Ukrainian Presido, Volodymyr Zelensky don drop hin mouth odour unto how dem go take end di war for Urkain, say US presdio  Donald Trump go tell Russia to  agree  60 days ceasefire. Dis one dey come after Trump cast everywia with hin mouth odoour on Saturday say Ukraine need new president wey go agree peace deal. Zelensky dey respond for  interview with ABC News on Sunday say, […]

todayOctober 12, 2026 7

OBODO NAIJA

Police Beg Naija People Make Dem No Attack Policemen

By: Mariam Ajayi Cross River State Police Command don beg Nigerians make dem respect police officers wey dey do dem lawful duty. Police PPRO, ASP Sunday Eitokpah, tuk say police uniform na symbol of public authority, but pipo dey inside the uniform too. Dem dey risk dia lives every day to answer emergency calls, prevent crime, protect lives and property, and maintain peace. E warn say assault, block or resist […]

todaySeptember 18, 2026 18

obodo oyinbo

Trump Says US and Iran Fight No Go Last Long

By: Mariam Ajayi Trump say US-Iran fight no go last too long, but US fit strike Iran anytime. Trump say America ready to attack Iran anytime, as Tehran vow to unleash new war strategy. Meanwider,Iran Health Ministry say US attacks don kill 18 pipu, including two women and one child. Kermanpour say 142 pipu don sustain injuries from di ongoing US attacks on Iran, including 61 women and 44 minors.

todaySeptember 3, 2026 19

Lagos

Falana Demand Police Arrest As Tear Gas Scatter Pentioners

By: Mariam Ajayi Human rights lawyer, Femi Falana, call for di arrest of police officers wey  use tear gas scatter pensioners wey protest for Alausa, Lagos. Di pensioners gather for Lagos State Gorment Secretariat and House of Assembly complex dey demand dia outstanding pension adjustments and wage awards before police scatter di protest. Di retirees say di Lagos State Gorment never pay dem pension increases, consequential adjustments and wage awards […]

todaySeptember 1, 2026 16

Entertainment

Ayra Starr Go Make History for NFL London Halftime Show

By:Mariam Ajayi Afrobeats star Ayra Starr go become first major African artist to headline NFL halftime show when she performs for Philadelphia Eagles and Jacksonville Jaguars game for London on October 11. NFL announce di performance on Thursday, with Ayra Starr also confirming am for her Instagram page. Di game go hold for Tottenham Hotspur Stadium, London, as part of NFL 2026 International Games. Ayra Starr say she dey excited […]

todayAugust 27, 2026 19 1

Politics

Imo PDP Dey Demand Arrest Of Orlu Chairman Over Alleged Threat To Opposition

By: Mariam Ajayi Imo State PDP don call for arrest and prosecution of Orlu LGA Chairman, Chris Mbarie, after alleged video wey dey circulate for social media show say e talk say opposition parties no go operate freely for Orlu ahead of di 2027 election.   PDP spokesperson, Lancelot Obiaku, make di demand in a statement on Thursday, saying di alleged remark no be ordinary talk as e fit amount […]

todayAugust 21, 2026 14

obodo oyinbo

Tears everywia for  Germany as heatwave kpai 14,000 Pipo

By: Mariam Ajayi Nor be small jogolo for Germany, dat dia heatwave don kpai kpai pipo full ground, dat like dis nothing less dan  14,000 pipo naim don kpai dis summer alomng According to public health officials, Di Robert Koch Institute say about 9,600 pipo kpai within one week for late June when temperature pass 40 degrees Celsius.   Di institute say people wey dey above 75 years make up […]

todayAugust 21, 2026 14

Uncategorized

Why Adeleke Beat APC Again For Osun

By: Kofoworola Olayinka   Gorfnor Ademola Adeleke win Osun gofnorship election on Sunday with 511,067 vote against APC candidate Bola Oyebamiji’s 444,815 vote, as di result show say APC lose di state for di second time in four years. Di victory come after APC internal division, Adeleke regular salary payment and support from former deputy gorfnor Iyiola Omisore and music star Davido reportedly boost his campaign across di state. INEC […]

todayAugust 17, 2026 16

Uncategorized

Osun Gornment Drag EFCC Go Court Over Frozen Bank Accounts

By: Esther Daniel Osun State Gornment don drag EFCC go Federal High Court after di anti-graft agency freeze gornment bank accounts, as Gofnor Ademola Adeleke order legal action on Wednesday to challenge di move. Osun Attorney General and Commissioner for Justice, Oluwole Jimi-Bada, tok say EFCC issue "Post No Debit" directive to First Bank, where several gornment accounts dey, without getting court order first. Jimi-Bada explain say although EFCC fit […]

todayAugust 5, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds