insert_link Sports Flying Eagles Don Fly Go Chile, Ready To Shake Ground For U-20 World Cup Naija U-20 ballers, Flying Eagles, go waka go Chile this Sunday as dem intensify levels for 2025 FIFA U-20 World Cup. Di squad wey still dey camp for Abuja now go use Chile hold two-week training base to set demself well before dem first Group D match wey go happen against Norway on Monday, September 29. Dem no dey alone for di group, Saudi Arabia and Colombia sef dey wait […] todaySeptember 12, 2025 6