2031 Women World Cup.

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Trump-Salute-Infantino-As-US-To-Host-2031-Women-World-Cup.webp

Sports

Trump Salute Infantino As US To Co Host 2031 Women World Cup

United State Presido, Donald Trump, don troway salute give FIFA Presido, Gianni Infantino, on Tuesday, November 24, 2026, after FIFA konfamate one day before say America go join body with Mexico, Costa Rica and Jamaica to host di 48-team 2031 Women World Cup. For im social media post, Trump thank di FIFA presido and im team, as e tok say di competition go bring big money and helep football grow. […]

todayNovember 25, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds