Oga Presido Tinubu Send Letter Of $6B Foreign Loan To Senate
Wi oga Presido Bola Tinubu, don enter senate again dey ask dem to approve $6 billion loan from outside to help run gornment. Na for two separate letters request him send to Senate President Godswill Akpabio and naim im put dis one and dem read during Tuesday’s plenary. For one letter, e dey seek $5 billion from Abu Dhabi Bank to hellep finance budget. For another letter, e ask for […]