AFCON 2025 news

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Nwabali Chance To Play For Afcon 2025 Dey Shakibala Cause Of Wunjuri

By: Rilwan Agbomeji Tori dey fly fly down and up  say Super Eagles keeper, Stanley Nwabali, fit miss AFCON 2025 as im still dey battle ankle and hand Wunjury. Chippa United coachie, Vusumuzi Vilakazi, na carry marras for hea dey yanyanpu  give tori pipo say,  Nwabali get wunjury. Vilakazi talk say na during Nigeria World Cup playoffs for Morocco last month e worsen di injury, and since e come back, […]

todayDecember 9, 2025 8

National

Tinubu Tell Super Eagles Make Dem Recover Lost Glory For AFCON

President Bola Tinubu don urge Super Eagles make dem recover di lost glory by win di 2025 African Cup of Nations (AFCON) wey go hold for Morocco. Di president encourage di team on Monday, according to statement wey him Special Adviser on Information & Strategy, Bayo Onanuga, release. Onanuga talk say Tinubu commend di Super Eagles for dia best effort wey dem put for 2026 FIFA World Cup qualifier, even […]

todayNovember 17, 2025 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app