CAF Increase Africa Cup Of Nations To 28 Teams
By: Esther Ayoola CAF Presido, Patrice Motsepe, say like dis now, say dem wan increase di Africa Cup of Nations teams from 24 to 28 wey go dey play di AFCON. E tuk dis one for press conference on Sunday afta CAF executive committee meeting for Africa, say di change na to turn Africa football to world-class football. Motsepe nor explain how di tournament go fit take di extra four […]