insert_link International Global Airlines Wan Make Pilot Retire For 67 Years The biggest airlines for world dey beg United Nations aviation oga make dem raise the retirement age for commercial pilots from 65 go 67, because pilot no plenty for the world. The plan wey International Air Transport Association (IATA) carry come, International Civil Aviation Organisation (ICAO) go look am for their big meeting wey go start September 23. IATA, wey dey represent about 350 airlines, talk say to add two […] todayAugust 28, 2025 5