ANTI BANDITRY

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

Nigerian Military Talk Say Dem No Dey Pay Criminal Dem Money — Defence HQ

The Chief of Defence Operations, Major General Emeka Onumajuru, talk say Nigerian Armed Forces no dey support to pay money to bandits wey dey terrorize different states for the country. Onumajuru talk say experience don show say dis kind thing no dey work. E talk say, “The armed forces of Nigeria no dey support to pay money to criminal groups. The armed forces no dey part of that kind arrangement. […]

todaySeptember 2, 2025 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app