Army Distroy Terrorists For North-East, Rescue 20-Year-Old Mama And Her Baby
By: Esther Ayoola Di Joint Task Force troops for North-East do small jacki chan gbab some terrorists and rescue some pipo under di operation wey dem call 'Operation Desert Sanity V'. Media Information Officer for Operation Hadin Kai, Lieutenant Colonel Sani Uba, naim clear face on Thursday dey explain how dem carry high spirit enter di terrorists. Among di pipo wey get freedom na one 20-year-old woman, Maryam Muhammad, and […]