Arne Slot

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

We Go Take Risk To Do Special Things – Arne Slot

Arne Slot say Liverpool believe say dem fit do “special things” when dem host Paris Saint-Germain for Anfield for Champions League quarter-final second leg on Tuesday night. Goals from Desire Doue and Khvicha Kvaratskhelia give PSG 2-0 win for first leg wey dem play for Parc des Princes on April 8, but the Dutch coach say di work wey dey front no be mai mai. Liverpool need 3 goals to […]

todayApril 14, 2026 6

Sports

Arne Slot Get One Week To Save Liverpool Job – Carragher Yarn

Former Liverpool captain, Jamie Carragher don yarn say manager, Arne Slot, dey under serious pressure as e get only one week to save im job for Anfield. Di Reds suffer heavy 4-1 defeat to PSV for Champions League on Wednesday, marking di worst form run for di club in 71 years, nine losses in 12 matches. Liverpool dey 12th place for Premier League table ahead of weekend clash with West […]

todayNovember 28, 2025 5

Sports

“I No Dey Worry” – Slot Talk Afta Liverpool 4-1 PSV Wipeout

Liverpool manager, Arne Slot, insist say e no dey worried about im position despite heavy pressure after im team suffer 4-1 home defeat to PSV Eindhoven for Champions League on Wednesday night. Di loss na Liverpool ninth defeat in di last 12 matches for all competitions, and e don put di reigning Premier League champions inside deep crisis as confidence dey fall and performance dey deteriorate. Slot admit say di […]

todayNovember 27, 2025 23

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app