insert_link Entertainment Wizkid and Asake Don Join Hands for EP “REAL (Vol. 1)” This December By: Esther Ayoola Tori don land for music fans! Wizkid and Asake don announce say dem dey drop collabo drop EP “REAL (Vol. 1)” this December, and fans don dey ginger for di collabo. The two both of announce for the x handle, even show small snippet of tthe track “Jogodo” during Apple Music 1 appearance with DJ Tunez, give people taste of wetin dey come. Asake yan say their […] todayDecember 5, 2025 3