ASUU STRIKE

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

BREAKING: ASUU Don Give FG 14-Day Ultimatum Over Wahala Wey Never Solve.

Academic Staff Union of Universities don give Federal Government of Nigeria 14-day ultimatum. Di union take dis decision after dem hold National Executive Council meeting for Sunday for University of Abuja. ASUU national president, Prof. Chris Piwuna, talk dis one for copy of strike action wey e personally sign and give our correspondent for Abuja. For National Executive Council meeting wey dem hold for University of Abuja on 28th September, […]

todaySeptember 29, 2025 4

National

Strike Dey Loom: ASUU, VCs Vex say Professors Dey Collect Only ₦525,000 Every Month

ASUU don finish dia nationwide protest wey happen on Tuesday, and dem members dey prepare now to hold congress for inside campuses to decide wetin dem go do next. Dis na as Federal Government dey hold meeting today to try solve di long wahala wey dey ground since about di 2009 agreement between dem and ASUU wey dem don renegotiate but never implement. Earlier dis year, Tinubu government bin release […]

todayAugust 28, 2025 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app