ASUU STRIKE UPDATE

4 Results / Page 1 of 1

Background

National

FG And ASUU Fix Date For Deal Signing, January 14

By: Esther Ayoola Federal Gornment and Academic Staff Union of Universities (ASUU) say dem go meet for conner on Wednesday, January 14, 2026, sign new agreement to improve university education and maintain stability across di obodo Nigeria. Ministry of Education tuk dis for statement released on Sunday, saying di ceremony go hold for TETFund Conference Hall, Maitama, Abuja. Di event go dey presided by Minister of Education, Dr. Maruf Alausa, […]

todayJanuary 12, 2026 5

National

Strike: ASUU NEC Go Review FG Final Offer Wednesday

ASUU National Executive Council (NEC) go meet Wednesday to decide wetin dem go do next after di renegotiations wey Federal Government set up under Yayale Ahmed committee don finish. Di last-minute talks start Monday, as FG wan avoid fresh strike, and dem dey expected to conclude today, Tuesday, according to one senior ASUU NEC member wey no wan make dem mention him name because of media restrictions. Di NEC member […]

todayNovember 25, 2025 11

National

ASUU No Gree FG Claim Say Dem Pay ₦50bn

Di Academic Staff Union of Universities (ASUU) don talk say dem never see any ₦50 billion revitalisation fund wey Federal Government claim say dem release recently, insist say none of dia demands don still get solution as di union prepare for dia National Executive Council meeting on November 8 and 9, 2025. For statement wey Prof. Jurbe Molwus sign on Wednesday, ASUU remind government say dem suspend dia two-week warning […]

todayNovember 6, 2025 10

National

FG Dey Beg ASUU Make Dem Comot Di Strike Plan Now.

Federal Government don beg ASUU make dem comot dia planned strike as government dey try settle all di wahala wey ASUU don raise. Minister of Education, Tunji Alausa, talk for Abuja say government don dey work on di union demands and talks between both sides don dey move well. Di Mahmud Yayale Ahmed Federal Government Tertiary Institutions Expanded Negotiation Committee don re-start to make talks quick with all academic and […]

todayOctober 9, 2025 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app