insert_link Sports My Priority Na To Help Atalanta – Ademola Lookman Nigerian international Ademola Lookman don talk say im main focus na to help Atalanta reach dia goals dis season. Di Super Eagles winger find back im scoring form on Tuesday evening as e score im first goal of di Serie A campaign for Atalanta 1-1 draw against AC Milan, a performance wey make dem give am Man of di Match award. After di match, Lookman yarn say e still dey […] todayOctober 29, 2025 4