Bandits Kpai 5 For Otobi, Benue State
By: Esther Ayoola Nor be small thing oh, eehooo, say Bandits don kpai kpai pipo for Benue again oh, say five pipo kpai for Otobi community, Otukpo LGA, Benue State. One of di people wey dem say die, na 2019 PDP House of Assembly candidate, Igbabe Ochi. According to report, di attack happen around 1:30am on Tuesday, after community volunteer guards do better commando scarra some jaguda boys wey wan […]