Police Burst Kidnap Plot For Benue, Save Man For Christmas Day
By: Rilwan Agbomeji Benue state police command like Jakie chan don rascal some jaguda boys wey bin plan to spoil Christmas day, kidnap one man and say dem don rescue di man, Geoffrey Akume. Police tuk, tuk, DSP Udeme Edet, talk say di incident happen early mor mor for Tiortu area along Gboko/Makurdi road. According to police, di man dey travel from Gboko go Makurdi when armed men stop am. […]