Bukayo Saka

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Saka Turn Center Mid Helping Arsenal Smash Wigan 4-0

By: Esther Ayoola Arsenal coachie, Mikel Arteta tok say Bukayo Saka fit play for center mid role afta dem win Wigan 4-0. Saka no suppose start, but he enter last minute because Riccardo Calafiori wunjor for warm-up. Myles Lewis-Skelly come shift back from midfield go left-back, Saka dey center behind Gabriel Jesus, with Gabriel Martinelli and Noni Madueke for each side. Say dis last-minute change   confuse Wigan, helping arsenal revenge […]

todayFebruary 16, 2026 6

Sports

Saka Proud Of Im Nigerian Roots

Arsenal winger Bukayo Saka don talk with plenty pride about im Nigerian heritage, as e credit di cultural values wey im Yoruba parents plant inside am for shaping im character and how im dey live life. Born for London to Nigerian parents, Saka don always embrace im dual identity, and e describe am as central to how im dey see life. For BBC new series, The Football Interview, Saka reflect […]

todayNovember 25, 2025 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app