Naija Boys Zadok Yohanna, Calvin Okike Land EPL List
By: Yusuf Abuh Brighton winger Zadok Yohanna and Calvin Okike don enter list of 20 young players wey fit shine well for 2026/27 Premier League season as clubs dey prepare for di new campaign. Di youngster performance attract plenty big clubs but Brighton move fast to complete di deal before oda teams fit snatch am. Football fans for Nigeria now dey hope say Zadok Yohanna and Calvin Okike go use […]