Cameroon Park South Africa Kaya Comot From AFCON, Beating Dem 2-1
By Ebi Oboko Junior Tchamadeu score first for 34th minute, and Christian Kofane add second goal two minutes after half-time, make Cameroon beat South Africa 2-1 for AFCON last-16. South Africa try fight back as Evidence Makgopa score late, but e no reach. Cameroon don enter quarter-final, wia dem go face Morocco on Friday. Morocco sef beat Tanzania 1 kondo for dia round of 16 game just before the Cameroon […]