Obi Blast Campaign – Cars Dey Scatter, Priorities Dey Lost
By: Rilwan Agbomeji Labour Party 2023 Presidential Candidate, Peter Obi don drop mata for ground say di way all dis big politicians take dey spend money on top big big motor, na concern. Obi talk say for time wey Naija pipo neva chop, no gey job , dey fear kidnaping, ni senior political big names dey spend public money buy big big motor for political campaign, say e no good […]