Must Read: Celebrity Break Up – Frank Edoho Story
Written by: Kofoworola Olayinka Make we talk truth oooo, when celebrity love break, everybody go hear am. Celebrity breakup no dey ever dey quiet, once social media catch am like dis, di whole internet go turn microphone. For Naija entertainment, we don see plenty celebrity marriages wey start with love, glamour and beautiful pictures, but later end with breakfast and public drama. Make we give enter di mata wey […]