CRISTIANO RONALDO

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Mbappé Join Cristiano Plus Two More Real Madrid Legends For Special List

Real Madrid don dey suffer small wahala as e dey happen anytime Kylian Mbappé no fit score. After im start di season well, e jam small dry patch wey coincided wit three game wey dem no fit win. Na so pressure start dey build for team, but Mbappé show up for di big match against Olympiacos. After Real Madrid fall behind for Athens, di French star switch things up gbagam, […]

todayNovember 28, 2025 12

Sports

Burley Drag FIFA Over Ronaldo Red Card

Former Chelsea midfielder, Craig Burley, don drag FIFA after dem allow Portugal captain Cristiano Ronaldo play for im country for 2026 FIFA World Cup opener. Burley talk say di decision na mockery and complete shame as dem suspend di ban and reduce Ronaldo red card to one-game suspension. Recall say Ronaldo bin collect red card for Portugal 2-0 loss to Ireland after im elbow Dara O’Shea off di ball. Di […]

todayNovember 26, 2025 7

Sports

“Cristiano Ronaldo Don Match Goalscoring Record As Portugal Manage Waka Pass Hungary For 2026 World Cup Qualifier”

Cristiano Ronaldo don score him 39th goal for World Cup qualifier match, wey make am now joint-highest goal scorer ever for dat tournament level, join body with Guatemala legend Carlos Ruiz, and e still senior Lionel Messi with three goals. Di 40-year-old striker still extend him international goal record to 141 goals in 223 matches for Portugal, na di highest ever by any male footballer for any country. Ronaldo score […]

todaySeptember 10, 2025 44

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app