Delta Church Thief Gang Don Land For Police Net
Delta State Police don catch one man wey dem call di most wanted armed robber for di state, Emmanuel Emiowor , wey sabi attack churches for night and carry instruments plus other things comot Police spokesperson, SP Bright Edafe, yarn dis one on Wednesday for Asaba, Delta State capital.E talk say, “After we receive complaints from concerned people about one gang wey dey attack churches for night and dey carry […]