Doctors strike Nigeria

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

Resident Doctors Begin Nationwide Strike Today Over Allowance

By: Esther Ayoola Di Nigerian Association of Resident Doctors (NARD) don announce say dem go start strike from today, April 7, 2026, for federal and state hospitals all over Naija. Dem tuk say di strike happen based on gornment failure to pay di revised Professional Allowance and don reverse some health policies wey dem agree afta di 2025 strike. NARD say for dia National Executive Council meeting, dem decide say […]

todayApril 7, 2026 5

National

NARD Stop Strike Say Dem Dey Make Progress FG

By: Esther Ayoola Di National Association of Resident Doctors (NARD) don suspend dia planned nationwide strike say negotiation with Federal Government dey make progress. Di decision come during virtual Emergency National Executive Council (E-NEC) meeting wey dem hold on Sunday, to review status of dia demands and recent developments. NARD Secretary-General, Dr Shuaibu Ibrahim, tuk say di suspension dey strategic and conditional, and e allow NEC check tangible progress for […]

todayJanuary 12, 2026 8

National

Doctors Don Dey Mobilise For Saturday Strike Over N38bn Unpaid Allowance

Di President of di Nigerian Association of Resident Doctors (NARD), Dr. Muhammad Suleiman, don talk say di Federal Government still dey owe doctors and other health workers for Nigeria about N38 billion unpaid allowances. Suleiman talk dis one for Abuja during press briefing wey follow after di expiration of di 30-day ultimatum wey NARD give government. He talk say doctors don already start ward round and patient handover ahead of […]

todayOctober 28, 2025 21

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app