Economic and Financial Crimes Commission

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

EFCC Blow Whistle On Yahoo, Fake Air Ticket And Investment Scam

By: Esther Ayoola Di Economic Finance Crime Commission on Thursday don reveal new kpiance doings of yahoo and fake air ticket discount wey don rip hundreds of Nigerians dia billions of naira. According to report, One group dey run fake Airline Discount Scheme (ADS) to trap people, while another company, wey dem dey call, Fred & Farid Investment (F&F Investment), dey use fake investment plan take collobi naija pipo money. […]

todayJanuary 23, 2026 5

National

EFCC Dock Former AGF Malami Today Over N8.7bn Fraud

By: Esther Ayoola EFCC buy waka  arraign former Attorney-General and Minister of Justice, Abubakar Malami, SAN, carry am enter  Federal High Court for Abuja. According to report, say all arrangement don complete make Malami appear before Justice Emeka Nwite alongside im co-defendants. EFCC tuk say dem don file 16-count charge against Malami, im son Abubakar Abdulaziz Malami, and one associate over alleged money laundering and illegal property acquisition. Di commission […]

todayDecember 30, 2025 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app