Edo Assembly Don Drag 2Baba Wife Come Over Marital Gbege
By: Rilwan Agbomeji Edo Assembly don call Natasha Irobosa, Egor lawmaker, make she run go Ethics Committee within one week afta her gbege with 2Baba dey trend hot hot for everywhere. Speaker Blessing Agbebaku tok say wetin 2baba babe do dey disgrace House name and she gats clear herself. Di whole mata don turn hot gist for TV and social media. Assembly yarn say members suppose dey behave well, no […]