insert_link Education Nigeria Don Bring New School Curriculum, Introduce Trade Subjects The Nigerian government don introduce new school curriculum wey go make all Junior Secondary School (JSS 1) pupils pick at least one trade subject to improve their practical skills. According to document wey Nigerian Education Research and Development Council (NERDC) develop, the six practical skills wey pupils fit choose na Solar Photovoltaic installation and maintenance, Fashion design and garment making, Livestock farming, Beauty and cosmetology, Computer hardware and GSM repairs, […] todaySeptember 3, 2025 14
insert_link International South Korea Don Pass Law To Ban Phone For Classroom From 2026 South Korea don pass one important law wey go stop students from using mobile phone and smart devices during class time, starting from March 2026. Di bill pass with 115 lawmakers voting yes out of 163 wey show. Dem say di law na response to how students don dey too addicted to phone wey dey affect their school work, social life, and even their mental health. One mama for Seoul, […] todayAugust 27, 2025 8