FG Join States And Local Government For Electricity Subsidy
By: Esther Ayoola Say wi Federal Gornment don wash hand comot from electricity mata, dat Moving forward, electricity subsidy, dem nor go dey carry am alone. Dem tuk say from 2026, di cost go dey shared between federal, state, and local governments. Director-General of Budget Office, Tanimu Yakubu, ni yarn dis one, say, President Tinubu don direct make subsidy costs dey clear, tracked, and shared fairly among di other two […]