NLC Tell Nigerians To Reject Fake Tax Laws
By: Rilwan Agbomeji Di Nigeria Labour Congress just area dey ginger Nigerians make no body gree for any tax law wey magic don enter, wey dem nor understand. Un top yanings with tori pipo for Abuja, NLC President Joe Ajaero talk say such tax policies dey make pipo trust for gorment. E stress say tax justice mean say di rich must pay dia fair share and all unfair taxes against […]