FG refinery sale

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

FG Ready Sell Refinery If Better Partners Show Face – Official

Di Federal Government don talk say dem ready sell Nigeria state-owned refineries as part of di ongoing reforms wey go attract new investors, boost efficiency, and bring better competition for di petroleum downstream sector. Di Special Adviser to President Bola Tinubu on Energy, Olu Verheijen, yarn dis one for Bloomberg TV during di Abu Dhabi International Petroleum Exhibition and Conference. She talk say government dey consider di option to comot […]

todayNovember 6, 2025 17 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app