First Lady Say, Tinubu Dey Handle Naija Security Palava Wella
By: Esther Ayoola Di First Lady, Senator Oluremi Tinubu, talk sey wi oga Presido, Bola Tinubu dey work tireless make everywhere for Naija dey safe. She yarn dis one on Thursday after di 2025 Children Christmas Brunch, wey shelle for State House Banquet Hall, Abuja. Senator Oluremi still talk sey di gorment dey act quick and correct, say dem dey handle security wahala wella, citing, di recent rescue of school […]