insert_link National Plateau Police Don Arrest Suspect Wey Dey Supply Food To Kidnappers Plateau State Police Command on Thursday parade 15 suspects wey dem arrest from different parts of di state for crimes like kidnapping, armed robbery, murder and others. One of di main suspects na Auwal Mohammed, wey dem catch as e dey try carry bread and other food items go supply kidnappers for Mazah community inside Jos North LGA. Commissioner of Police, CP Emmanuel Adesina, yarn for press briefing say early […] todayOctober 3, 2025 7