Ex-Gabon Oga Wife And Pikin Dem Chop 20 Years For Corruption
A Gabon court don sentence ex-first lady Sylvia Bongo, 62, and her pikin Noureddin Bongo, 33, to 20 years prison after two-day graft trial. Di court try dem for absentia, find dem guilty of embezzlement of public funds and other charges. Wife of ex-leader Ali Bongo, wey family rule Gabon for 55 years, don accused say she use her husband take collect taxpayers money. She don deny all di charges, […]