insert_link Sports Gabon Coach Dey Play Mind Game – Chelle Nigeria head coach Eric Chelle and im Gabonese counterpart Thierry Mouyouma don drop strong message ahead of dia 2026 FIFA World Cup African play-off semi-final clash for Rabat, Morocco, as tension don rise before Thursday match. Mouyouma, wey yarn for Libreville, tell Agence Gabonaise de Presse say im go change some tactical and technical plans to counter Nigeria strength, even though im sabi say Super Eagles strong. Di Gabon coach, […] todayNovember 11, 2025 7
insert_link Sports 2026 World Cup Qualifiers: We Ready To Face Nigeria – Gabon Head Coach Gabon head coach Thierry Mouyouma don yan say him boys dey ready to face Nigeria Super Eagles for di African playoffs for 2026 FIFA World Cup. Gabon finish dia qualification campaign with 8 wins, 1 draw and just 1 loss gather 25 points from possible 30. But dat still no reach to top Group F, as Côte d’Ivoire carry 26 points take collect di automatic qualification. Mouyouma talk say e […] todayOctober 17, 2025 7