galatasaray transfer news

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Atalanta Dey Demand €50m From Galatasaray For Lookman

Atalanta don demand €50m from Galatasaray if dem wan sell Ademola Lookman for January. According to Italian news outlet Gazzetta dello Sport, La Dea no ready to negotiate di fee. Galatasaray dey push make Lookman join im international teammate, Victor Osimhen, and Osimhen reportedly dey try convince di winger make e move Turkey. Lookman no too shine for Atalanta dis season after im dey push to leave di Bergamo club […]

todayNovember 26, 2025 1

Sports

Galatasaray Oga Don Hint Say Lookman Fit Join Dem Soon

Galatasaray General Secretary, Eray Yazgan, don hint say Ademola Lookman fit soon join di Turkish club for di next transfer window. Reports talk say Galatasaray don eye Lookman since summer, but dem pause di talks after Atalanta yarn say e go cost €60 million to release di 28-year-old Nigerian baller. For one award event, when dem ask Yazgan about di Lookman matter, e talk say, “We get solid squad already, […]

todayNovember 12, 2025 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app