Goodluck Jonathan return

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

Make Sure Say Jonathan Return Nigeria Safe – Reps Tell FG

House of Reps don beg FG make dem use all diplomatic means secure former President Goodluck Jonathan safe return from Guinea-Bissau after military coup jam am. Jonathan dey dia as part of AU, ECOWAS and West African Elders Forum mission to monitor last weekend presidential election wen di coup happen. Di matter come up for Thursday plenary, wen Deputy Speaker Benjamin Kalu yarn say na urgent matter wey need House […]

todayNovember 27, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app