Iran Presido Konfamate Dat Iran Tuks Wit US Get Small Green Light
By: Esther Ayoola Iran presido Masoud Pezeshkian, don konfamate say Iran nuclear tuks wit US don show “encouraging signals,” but Iran dey ready for anything. Presido Masoud dey tell tori pipo on Sunday, say, dem want peace and stability for di region. Dat, Third round of tuks go hapun for Geneva dis Thursday wit Oman as di peacemakers. Nor be amebo say, Di first two rounds of tuks no get […]