ISWAP Kidnap Teenage Girls For Borno
Members of Islamic State West African Province (ISWAP) don abduct some female teenagers for Askira-Uba local government area of Borno State. Di Deputy Speaker of Borno State House of Assembly, Abdullahi Askira, confirm di matter to newsmen, talk say di victims dey for dia farmland for Mussa district when di attackers carry dem go. According to am, di girls wey dem kidnap dey between 15 and 20 years old and […]