Italian Serie A 2025

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

My Priority Na To Help Atalanta – Ademola Lookman

Nigerian international Ademola Lookman don talk say im main focus na to help Atalanta reach dia goals dis season. Di Super Eagles winger find back im scoring form on Tuesday evening as e score im first goal of di Serie A campaign for Atalanta 1-1 draw against AC Milan, a performance wey make dem give am Man of di Match award. After di match, Lookman yarn say e still dey […]

todayOctober 29, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app