John Mikel Obi

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

Mikel: “Eagles Fit Still Enter World Cup”

Former Super Eagles captain, John Mikel Obi don talk say Nigeria still fit qualify for di 2026 FIFA World Cup, as e dey urge di players to carry responsibility and fight for di country pride. Eagles dey third for Group C with two matches remain, three points behind South Africa and Benin Republic. Dem go face Lesotho for Polokwane on Friday, then host Benin for Uyo for dia final qualifier. […]

todayOctober 8, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app