KWARA STATE

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

President Tinubu Meet Kwara Govo To Touch Light Di Deadly Worro Attack

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don go do meeting with Kwara State Govo, AbdulRahman AbdulRazaq, for State House Abuja on Thursday, say make im con explain  wetin  hapun for Worro community inside Kaiama Local Government Area. U sabi say, just days ago news report say jaguda boys enter woro community kpai over 160 people, wey gornment link to suspected jihadist fighters. Afta, Govo Abdulrazaq explain to oga […]

todayFebruary 6, 2026 6 1

National

Bandits Kpai Over 30 People For Katsina And Kwara

By: Esther Ayoola For Katsina and Kwara states, say bandits don kpai kpai more than 30 pipo for different villages on Tuesday. For Katsina, di Doma community for Tafoki Ward, Faskari Local Government Area, na at least 20 people dem kill. Dem burn house and motor, make pipo throway leg run for dia life. Faskari Local Gornment Chairmo, Surajo Aliyu, tuk say na revenge attack and na di worst wey […]

todayFebruary 4, 2026 5 641

National

Plenty Kidnap Victims Escape As Security People Burst Kidnappers’ Hideouts For Kwara

Dozens of people wey bandits kidnap for Baba-Sango hideout inside Ifelodun area, Kwara State, don run commot after security forces carry big raid against di criminals. One security officer wey confirm di matter for Ilorin talk say, even though di bandits try ambush government forces, di operation still na modest success. Plenty bad boys kill, and many kidnapped victims don scatter go safer places like Babanla and Shagbe. Di officer […]

todayAugust 27, 2025 25

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app