KYLIAN MBAPPE

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Real Madrid Scatter Levante finish As Mbappe Jam Two Goals

Real Madrid still dey steam ahead for La Liga as dem knack Levante 4-1 sharp sharp on Tuesday, no wahala at all. Kylian Mbappe knack two goals to carry im reach seven league goals for six matches as Xabi Alonso team still hold dia clean 100% winning record. Vinicius Junior open matter with fine finish, and Franco Mastantuono still add im own goal for di league leaders. Second place Barcelona […]

todaySeptember 24, 2025 7

Sports

Mbappe Score Two Penalties As 10-Man Real Madrid Win Marseille For Champions League Opener

Los Blancos chop early blow as Trent Alexander-Arnold pull up just three minutes into di game with wetin look like hamstring injury. As if e no do, another wahala land for Los Blancos as Dani Carvajal, wey replace Alexander-Arnold collect red card with just 18 minutes to go, after e face Geronimo Rulli and use head charge the Marseille keeper. But the 15-time European champions still waka commot with victory, […]

todaySeptember 17, 2025 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app